-
Acts Chapter 10
Cornelius Sey Make Peter Show Peter Vision 9. Around afternoon for di next day, as Cornelius messengers dey reach di town, Peter go up to di roof—go pray. 10. Hungry catch am and he wan chop sometin, as dem dey cook di food, naso he start to see vision. 11. He see heaven open, and sometin like white cloth roll come down for earth—for e four corners. 12. Everi kain animal wey get four legs dey inside am, even animals wey dey crawl for earth, and birds wey dey fly for air. 13. Naso one voice tell am sey, “Stand up, Peter, kill make you chop.” 14. Peter con…
-
Acts Chapter 11
Peter Explain Wetin He Do Di Church Wey Dey For Antioch 19. Now those pipo wey kasala bin scata as dem kill Stephen, con travel far-far reach Phoenicia, Cyprus and Antioch, dem con dey tok di message only to di Jews. 20. Some of dem be men from Cyprus and Cyrene, and dem go Antioch, con start to dey tok wit Greeks sef, dey tell dem di good news about Oga Jesus. 21. Baba-God hand con dey wit dem, and plenty pipo believe—and dem follow Baba-God. 22. Naso dis gist reach di ears of di church wey dey for Jerusalem, so dem send Barnabas go Antioch. 23. Wen Barnabas reach…