-
Romans Chapter 4
Abraham Dey Good By Faith
-
Romans Chapter 5
Peace Plus Happiness Death Tru Adam, Life Tru Christ 12. So, as sin take enta inside dis world wit one man, and death con enta wit sin, naso death take meet everi pesin, becos everi- pesin don commit sin. 13. Before di law come, sin don dey inside di world, but no- pesin know wetin sin be—becos law no dey. 14. Everi-pesin kpeme—from Adam time reach di time of Moses, even reach pipo wey no commit one single sin by breaking di law like Adam. Adam na sample of Christ wey go show. 15. But difference dey between di awoof gift and sin. Di sin of dis one man, nahin…