• Romans Chapter 6

    Dead To Sin And Alive Inside Christ Slave To Goodness 15. Wetin now? Abi we go dey commit sin becos we no dey under di law, but under grace? Tufiakwa! 16. Abi you no know sey wen you give yoursef to obey pesin as slave, you be di slave of anytin wey you choose to obey? You fit be slave of sin wey dey lead to death, or you fit choose to obey Baba-God—wey dey lead to beta [righteous] life? 17. But we tank Baba-God sey—even though una be servant of sin before-before, but una obey from una heart—di kain teaching wey una receive. 18. Una don free from sin,…

  • Romans Chapter 7

    Explanation from Marriage Di Law And Sin 7. Wetin we go tok now? Di law na sin? Lai-lai! True-true, I for no know wetin sin be—except tru di law. I for no know wetin e mean for my eyes to dey shuuk—if to sey di law no tok am sey, “No use ogboju.” 8. But sin use di chance wey di commandment give am—take produce everi kain ogboju reasoning. Wit-out law, sin don die. 9. Once upon a time, I bin dey alive wit-out understanding di law; but wen di commandment show, sin con get life, and naso I con kpeme. 10. And di commandment wey suppose bring life—nahin con…