• 1st Corinthians Chapter 16

    Di Offering For God-Pipo Wetin I Want 5. I go come meet una—I go pass tru Macedonia [dey pass tru Macedonia]. 6. I fit even stay wit una small, or even spend cold season wit una, so dat una fit epp me for my journey, any-where I dey go. 7. I no wan see una now, con stay wit una small; I wan spend some time wit una, by Baba-God grace. 8. But I go dey for Ephesus until Pentecost. 9. Big door for serious work don dey open for me, and many pipo dey fight me. 10. If Timothy come, make una make sure sey he no fear anytin…

  • 2nd Corinthians Chapter 1

    Paul Throway Salute Di God Of Everi Comfort 3. Blessings for Baba-God and Papa of awa Oga Jesus Christ, di Papa wey dey sorry-for pipo, and di God of everi comfort. 4. He dey comfort us for awa palava, so dat we sef go fit comfort those pipo wey get palava—wit di comfort wey we don get from Baba-God. 5. Di more we dey suffer for Christ, naso awa comfort sef go burku—tru Christ. 6. If we face palava—na for una comfort and salvation—wey una need to endure di same suffer-head wey we dey face. Or if we get comfort, na for una comfort and salvation. 7. And we get…