• Hebrews Chapter 2

    Warning Make You Put Ears For Ground Baba-God Make Jesus Like Hin Brodas 5. Baba-God no put angels in charge of di world wey dey come, wey I dey tok about so. 6. For one place, dem tok sey: “Wetin be man wey you dey reason am, and man pikin wey you care about am? 7. You make am low pass angels for short time; you crown am wit levels plus respect. 8. You give am pawa over everitin.” As He put everi-everi under Jesus, e no get anytin wey Baba-God no put under am. But as e be so, we neva see sey everi-everi dey under Jesus. 9. But…