• Hebrews Chapter 10

    Christ Don Sacrifice Once and For All Make Una Endure 19. So brodas and sistas, since we don get di mind to enta di Most Holy place, by di blood of Jesus, 20. by new and living way wey he open for us, tru di curtain, wey be hin body, 21. and since we get great High Priest in charge of Baba-God house, 22. make we come near wit pure heart and wit full-mind of faith, and wit awa heart wey don dey sprinkled wit Christ blood—to clean us from evil conscience, and awa body wey don baff wit pure water. 23. Make we hold di hope tight—wey we dey…