• Hebrews Chapter 7

    Melchizedek Di Priest Jesus Just Like Melchizedek 11. If pipo fit dey perfect tru di Leventical priesthood [na based-on am, dem take give di pipo di law], why anoda priest still need to show—priest from di line of Melchizedek, no be from di order of Aaron? 12. Wen di rules for selecting priest change, di law sef must change. 13. Di priest wey we dey tok about, belong to different tribe, and no-pesin from dat tribe don ever serve for di altar. 14. E dey clear sey, awa Oga na from di tribe of Judah, and Moses no tok anytin about priests from dat tribe. 15. Dis change dey very…