• 1st Peter Chapter 3

    Husband and Wives Suffer-suffer Becos You Do Good 8. Las-las, make all of una get one mind; sorry-for each oda. Love each oda like brodas and sistas. Dey humble wit kind heart. 9. No use evil take pay evil, or insult wit insult, but pay dem back wit alubarika, becos na dis kain life Baba-God call una for, so dat una go fit receive blessing. 10. Di Holy-books tok sey, “Any-pesin wey wan chop-life, and see beta days—must komot hin mouth from evil, and hin lips from wayo yarnings. 11. He must komot from evil to do good; he must fyne peace, and keep peace. 12. Baba-God eyes dey watch…

  • 1st Peter Chapter 4

    To Live For Baba-God To Suffer Becos Pesin Na Christian 12. My dear, no surprise for di hot wahala wey go test you—as if one kain strange tin dey happun to you. 13. But happy for di level of suffer-head wey you dey share wit Christ, so dat your happiness sef go burku wen hin levels show- face. 14. If dem insult you becos of Christ name, you get blessings, becos di Spirit of glory, and Baba-God rest upon you. 15. If you dey suffer, make e no be becos you be killer, or tiff, or evil pesin, or becos you shuuk- mouth for oda pipo mata. 16. So, if…