-
1st John Chapter 3
Love Unasef 11. Dis na di message wey una don hear from di starting: Make we love one anoda. 12. No be like Cain wey kill hin broda. He belong to evil. And why he kill hin broda? Becos he dey do evil tin, and hin broda dey do di right tin. 13. My pipo, no surprise if di world hate you. 14. If we love awa brodas and sistas, e mean sey we don waka from death to life. But any-pesin wey no love hin broda and sista, dey live inside death. 15. Any-pesin wey hate hin broda or sista na killer. And una know sey no killer get…
-
1st John Chapter 4
Test Di Spirits Baba-God Love, And Awa Love 7. My love, make we love one anoda, becos love na from Baba-God, and everi- pesin wey dey show love na Baba-God pikin, and e sabi Baba-God. 8. Any-pesin wey no gree show love—no know Baba-God, becos Baba-God na love. 9. Naso Baba-God take show as he love us reach; he send hin only Son enta di world—so dat we go live tru am. 10. Na love be dis: no be sey we love Baba-God; but he love us—con send hin son as sacrifice for awa sins to komot. 11. My love, if Baba-God love us well-well, we sef suppose love each…