Psalm Chapter 15
- God who go fit stay for your holy-place? Who fit live for your holy hill?
- Pesin wey dey waka-straigh, and wey dey do di right tin, pesin wey dey tok
truth from hin heart - and pesin wey no dey tok bad about anoda pesin, wey no dey do wrong tin to
hin neighbor, and pesin wey no dey bad-mouth hin fellow human being, - pesin wey hate wicked men and respects those pipo wey dey fear God, pesin
wey dey keep hin word even wen e dey hard for am, pesin wey dey borrow moni
without interest, wey no dey accept egunje against innocent person. Pesin wey do
all dis tins no go shake.
Questions about Psalm 15
What is Psalm 15 in Pidgin Bible?
This page contains Psalm 15 in Nigerian Pidgin Bible. Read the passage here: https://pidginbible.com/psalm-chapter-15/
Where can I read Psalm 15 in Nigerian Pidgin?
You can read Psalm 15 in Nigerian Pidgin on Pidgin Bible: https://pidginbible.com/psalm-chapter-15/
Which Bible book contains Psalm 15?
Psalm is the Bible book identified by this reference.
What chapter is Psalm 15?
The chapter identified by this reference is 15.
Topics connected to this passage
- Fear