Psalm Chapter 43

Abeg share
  1. Prove sey I dey right, Og Baba-God, and make you fight for my mata against
    nation wey no dey fear God; save me from wicked men and men wey dey do
    mago-mago.
  2. Na you be my God and my strong-house. Why you con fashi me? Why must I
    dey cry upandan as my enemies don use me do anyhow?
  3. Send you light and truth, make dem guide me; make dem carry me go di holy
    mountain for where you dey stay.
  4. Na den I go con go di altar of God, go meet Baba-God wey dey make my belle
    sweet me. I go praise you wit harp, Oh God, my God.
  5. Why you put yourself for ground O my soul? Why na so-so wahala full your
    spirit? Put your hope on Baba-God, I go still dey praise am, my saviour and God.

Questions about Psalm 43

What is Psalm 43 in Pidgin Bible?

This page contains Psalm 43 in Nigerian Pidgin Bible. Read the passage here: https://pidginbible.com/psalm-chapter-43/

Where can I read Psalm 43 in Nigerian Pidgin?

You can read Psalm 43 in Nigerian Pidgin on Pidgin Bible: https://pidginbible.com/psalm-chapter-43/

Which Bible book contains Psalm 43?

Psalm is the Bible book identified by this reference.

What chapter is Psalm 43?

The chapter identified by this reference is 43.

Topics connected to this passage

  • Hope
  • Salvation
  • Fear
  • Strength
  • Guidance
  • Worship

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now