Psalm Chapter 54

Abeg share
  1. Wit your name, save me, Oh Baba-God; prove sey I dey right me with you big
    power.
  2. Hear my prayer, Oh Baba-God, listen to di lyrics of my mouth.
  3. Jjc dey attack me; men wey wicked well-well wan take my life—men no dey
    fear God.
  4. Na Baba-God surely be my epp; na Baba-God dey keep me.
  5. Make evil tie round pipo wey dey bad-mouth me, scata dem wit your
    faithfulness.
  6. I go give you offering sacrifice wit my free mind; I go cut-cap your name, Oh
    Baba-God becos your name good.
  7. He don free me from all my palava, and my eyes don look badbelle pipo wit
    victory.

Questions about Psalm 54

What is Psalm 54 in Pidgin Bible?

This page contains Psalm 54 in Nigerian Pidgin Bible. Read the passage here: https://pidginbible.com/psalm-chapter-54/

Where can I read Psalm 54 in Nigerian Pidgin?

You can read Psalm 54 in Nigerian Pidgin on Pidgin Bible: https://pidginbible.com/psalm-chapter-54/

Which Bible book contains Psalm 54?

Psalm is the Bible book identified by this reference.

What chapter is Psalm 54?

The chapter identified by this reference is 54.

Topics connected to this passage

  • Prayer
  • Salvation

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now