Pidgin Bible Music
Pidgin Bile Music na di Pidgin Bible wey dem compose as Music so that pipo go fit listen to di Pidgin Bible as music. Dis audio version an ogbonge. Di Pidgin Bible Music sweet well-well to listen and e don come out for all di streaming platform for online, like Boomplay, Apple Music, YouTube Music, Sportify etc.
Na Salem Egoh produce and record di Pidgin Bible Music and most of di Pidgin Bible music na afrobeat/afro music, poetry and rap plus jazz music. Plenty pipo don already dey listen and download di Pidgin Bible music and some oda pipo dey use and make videos for Tiktok, Facebook, plus Instagram. Di Pidgin Bible Music don already dey trend for social media.

Click here to Listen, Download and share di Pidgin Bible Music
We thank Baba-God for di translation of di Bible to Pidgin English, pus di Pidgin Bible Music.
