2nd Corinthians

  • 2nd Corinthians

    2nd Corinthians Chapter 13

    Last Warnings 1. Dis go be my third visit to una. “Everi mata must get ground wit di words of two to three witnesses.” 2. I don already warn those pipo wey dey commit sin—wen I bin visit una di second time. Now again, I dey warn una just as I do before, sey next time I no go sorry-for those pipo wey don commit sin before, or any of di odas, 3. since una wan confam if na true sey Christ dey use me tok. He no dey do sme-sme to deal wit una, but he dey pawaful among una. 4. Even though dem nail am for cross inside…

  • 2nd Corinthians

    2nd Corinthians Chapter 12

    Paul Vision 1. I must kontinu to dey make-mouth. But I know sey I no go gain anytin, I go tok about visions plus revelations from Baba-God. 2. I know one man inside Christ, about fourteen years ago, wey bin see hinsef for di third heaven. Whether na for di body or inside spirit, I no know—na only Baba-God know. 3. And I know sey dis man—whether for hin body or outside hin body, I no know, but Baba-God know— 4. how he take see hinsef for paradise. He hear wetin hin mouth no fit tok, tins wey dem no gree make man tok. 5. Na dat kain man I…

  • 2nd Corinthians

    2nd Corinthians Chapter 11

    Paul And Di Fake Apostle 1. I hope sey una fit manage small of my yeye reasoning; but nahin una don already dey do so. 2. I dey jealous una wit holy jealousy. I promise una one husband—Christ, so dat I go carry una give am as pure virgin. 3. But I dey fear sey as di snake take play Eve wayo, una mind sef fit corrupt from di simpleness, wey dey inside Christ. 4. If pesin come preach anoda Jesus wey different from di Jesus wey we preach, or different Spirit from di one wey una don accept, or different message from di one wey una believe—una fit follow…

No copy from dis website